DOWNLOAD Cobhams Asuquo – Amaka 2.0 Mp3/Lyrics

DOWNLOAD Cobhams Asuquo – Amaka 2.0 Mp3/Lyrics

Cobhams Asuquo Amaka 2.0″ by Cobhams Asuquo explores themes of love,influence by peer group and social media trends, betrayal, and disappointment, The song follows a heartbroken story of Amaka who choose to live by what she sees on social media, despite the support by family became influenced by social life which led her into series of body surgeries just to get attractive curves.

 

Cobhams Asuquo – Amaka 2.0 Lyrics

Amaka talk say she dey go see doctor
To see wetin she go fit do
Because she need small waist
With big bum bum
Something that can make a man move
She hear say Folake don dey drive Benz
Dem talk say Onome don dey fly jet
Forget say Onome no get talent
Now she be number one boo
For minister wey get three wives
And two side chics
Amaka dey reason dey reason
Shey her whole life go remain like this

Amaka remember your Mama
Remember your Papa
You get family wey still love each other
Remember your brother
Remember your sister too
Amaka you fit no be ajebutter
You no come from moola
Remember say you no come from gutter
The God wey you dey serve
Is still very powerful
Amaka dey reason dey reason

Amaka slow whine
Float like a boat on a ocean whine
Amaka dey disturb with this waistline
Everything go set it will only take time
Zagayow

 

[DOWNLOAD MP3]

Comments

No comments yet. Why don’t you start the discussion?

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *